Make Una Go Hug Transformer – Sammie Okposo Don Yarn Trolls After Im Share Video Of Him And Im Wife On Vacation

Naija gospel singer, Sammie Okposo don react to the insult wey follow a video wey im post of him and im wife when dem go for romantic vacation in Mexico.
This na after one American woman expose am say im cheat on his wife.
He even give the woman belle.
On Wednesday, February 24 the singer share  picture of him and his wife on vacation in Cancun, Mexico. ICYMI.
The video cone bring reactions from social media users.
One follower write
“Pepu go hug transformer ohh.. chai”.
Make Una read wetin Sammie Okposo ,
 “Yes, dem go need to pour water on dem bodies before dem hug the transformer.”
See their exchange below:

Leave a Reply