2face Don Yarn Tori About Im Wife Annie And Im Babymama Pero Adeniyi

Una remember the time wey 2face wife, Annie Idibia and Pero Adeniyi wey bi im babymama get one Kata-Kata… Make Una Read Here

For snapchat video, 2face don yarn say Annie and Pero bi padi, say no beef at all-at all between both of dem.
 “P n I r cool thou!!! No fighting!! 1love”.

Hmmmm!  I hop say this na true oh, hope no bi say 2face don drink.

Make Una See Video Here

Leave a Reply