Singer Seun Kuti, don yarn say parents wey their children dey insult them because Femi Otedola buy his three daughters Ferrari, deserve the insult wey dem dey get.
Seun take his official Instagram page to slam those wey dey mock their parents because of Ferrari, says their parents deserved the insult because they no raise them well.
Make Una read wetin im write;
“If you are insulting your parents because of Ferrari then they deserve it, they raised you wrong , so wrong!! Insult them more jare “