Bandits Dem Don Attack Nigerian Defence Academy 

Bandits dem wey dey armed don kill two officers and kidnap one after dem  attack
of the Nigerian Defence Academy, NDA in Kaduna State.
Tori from Channels Television yarn say
The bandits pass through the security gate, enter into the academy, as dem disguise in military uniform, after dem kon enter the officers’ quarters.
Dem begin dey shoot and as dem shoot,kon kill two officers (a Major and a Squadron Leader), and later kon taek another Major away go nearby bush inside the academy.

Leave a Reply