Naija Army Wan Give N500,000 To Anybody Wey Fit Give Dem Information About Sucide Bombers

For message wey Naija Defence Head Quarters share,  dem don yarn say dem go give reward of N500,000 to anybody wey fit give any useful information about suicide bombers dem. 

Leave a Reply