Dem Bi Wan Share 450,000 Condoms For 2016 Rio Summer Olympics

The International Olympic Committe dem dan yarn say dem go share 450,000 condoms for the Rio De Janeiro Olympics wey dey come for August.

Dem say, 350,000 go bi for male & 100,000 go bi for females.
Tori yarn say, dem never share dis kin numba of condoms before, say dis many many condom wey dem wan share na to make everybodi practice safe sex because AIDS no dey show for face.

Leave a Reply