Naija Youths Make Una Grow Up- Dino Melaye Don Yarn As Im React To Video of Ghanaian Youths Wey Reject Bags Of Rice From Politician

Naija politician, Dino Melaye don react to the video of Ghanian youths dem wey reject bags of rice from one politician as dem kin ask for job instead.

 

Make Una read wetin im yarn for his Instagram page to react to the video,

”Ghanaian youths rejecting free bags of rice from politicians and demanding for job creation. Can this happen in Naijaa? Nigerian youths grow up”

 

Leave a Reply