Dis Na For Those Pastor Dem Wey Like Make Their Members To Dey Call Dem Father/Daddy- Reno Omokri

Pastors dem wey like make their members dem to dey call dem father/daddy, enh!  Make dem consider the thing wey Jesus yarn for 2000 years ago in Matthew 23:9.

Leave a Reply