Kiss Daniel Don Buy Himself 2nd House For Lagos

Naija popular jingo singer Anidugbe Oluwatobiloba Daniel wey unna sabi am as Kiss Daniel don buy himself new house for Lagos as im share photo of im new house for instagram.

 
make una read wetin im yarn
“All thanks to GOD Bought my second house in Lagos from @thehavenhomes just 4years into the business.
 
“I want to say a huge thank you to my FANS. I pray we all succeed just the right way amen #FBI #Havenhomes.”

Leave a Reply