I No Dey Date Pass Six Months-Huddah Monroe

Huddah Monroe wey bi Popular jingo Kenyan socialite, don reveal  for im Snapchat say her relationship no dey pass six months.
Make Muna read wetin im yarn 

“How do you stay with someone for so long? I need lessons,”“I am a man in some ways. A star gal don’t catch feelings. Catch feelings at your own risk.”
“If you are the one, God will definitely show me, or show you. I lack patience, that’s for sure and I get bored easily.”

“I have a ‘men to do list’. I have ticked down a few. Few left before I take this life seriously,”

Leave a Reply