Any Human Being Wey Claim Say Dem Dey Fight For God Dey Insult God – 2face Idibia

Award-winning singer, 2Face Idibia, don yarn say any human being wey claim he dey fight for God dey downgrade him because God do need help from anyone.

He yarn this tori his Instastories on Monday March 1.

Make Una See wetin im post on his Instastories ;

post

tuface

2face

2face

post

Leave a Reply