I No Understand Why Na Chioma Dey Suffer For Another Person Sins – Julius Agwu’s Wife, Ibiere Don Question

Ibiere, wey bi the wife of popular comedian, Julius Agwu don ask why dem dey take Davido fiancée Chioma do yeye and drag her online for his infidelity.

Social media don scatter since one video show online where Davido and American Instagram model Mya Yafai  dey hold there hands in Sint Maarten.

Make Una read wetin Ibiere write on her Instagram story on Monday March 1. 


“I don’t understand why Chioma is the one being dragged, mocked and ridiculed for another person’s sins. Please make it make sense to me.” 

ibmac

 

Leave a Reply