Toyin Lawani Don  Show Off Wig Wey Worth N4m (Video)

Celebrity stylist, Toyin Lawani don share with her fans one wig wey worth N4 million.
She rock the wig for her 39th birthday photoshoot.
The fashion entrepreneur yarn say the wig na combination of 7 other wig wey give it the full wig-view, wey dey inspired by American rapper, Cardi B.
Make Una read wetin im yarn ,
“GOT INSPIRED BY @iamcardib with the hair , This hair cost 4m.. They had to create 7 Full heads of hair into this craft 🤕🤕🤕 Quality top notch Human Hair , Jezzee the bounce lason 🔥🔥🔥🔥🔥🔥”.
Watch video below:

Leave a Reply