VP Osinbajo Don Disagree With CBN Ban On Bitcoin And Other Cryptocurrencies Dem (Video)

The Vice President of Nigeria, Prof. Yemi Osinbajo don disagree with the Central Bank of Nigeria decision to ban Bitcoin and other cryptocurrencies dem.
Osinbajo call say make dem regulate instead ban, wey dem ban.
Make Una Watch video :

Leave a Reply