Naija Man Dey Para O! See As Man Take Vexation Beat ‘Goat’ Untop Say E Chop Im Food(Video)

Kai! This video funny die.
According to the  person wey share this video , the goat chop this man’s food (Jollof rice.


Naso the man take vexation hold the goat, remove im belt  and begin dey beat the goat.

But nawa for the bobo sha, shey because goat no fit fight back, na cruel thing to dey wicked animals na!
Make Una See Video Here

Leave a Reply