Egypt Air Don Yarn Say “Na Crash Dem Balu Crash”

Egypt Air don yarn say their balu wey comot from Cairo don pafuka for Mediterranean water.

As the tori waka, na 56 passengers plus small small pikin dem from different countries dey inside the balu.
The airline oga talk say the pilot wey dey drive the balu shout, cry even carry fone call SOS but nobodi answer before the balu com miss.

Leave a Reply