Singer Paul Okoye Don Test Positive For Covid-19,As Im Beg Naija People Say Make Dem Take Am Serious

Naija singer, Paul Okoye don take to Instagram to reveal say he dey tested positive for Coronavirus and hm been dey battle with it for 10 days now.

Make Una read wetin im yarn

‘ATTENTION!!! F*ck it !!! Covid is REAL !!! I know as typical Nigerian or African is very hard to believe some will say “experience is the best teacher oh well , the experience and the teacher has visited me and they’ve been dealing with me for more than 10days now sh*t is not funny ….. worst sickness ever!!! …… y’all better be careful out there if you like believe me , if you like don’t believe me you can as well wait for your own experience by playing ignorance Goodluck God help us all”

Leave a Reply