Korede Bello Yabbis One Of Im Fan For Instagram

Popular jingo Mavin singer, Korede Bello, Share for im Instagram im picture wey im take for obodo oyinbo Australia where im dey, and share video about im concert.


“Aussie, I’ll see you guys in a bit.”

Naso one of im fan reply im with dis

“Lol…bruh Aussie is a person from Australia or a words used to describe Australians. Una go dey form foneh wey una noh sabi…gosh.”

Korede Bello wey no jus waste time, reply am well:

“Go and help your parents. Do something with your life.”

Leave a Reply