Fake Life: Shan George Don Take Im Industry Colleagues Dem Do Yeye For Instagram

Ogbonge popular jingo actress, Shan George don Yabbis her celebrity colleagues dem wey dey impress people for social media and their immediate families dey suffer .

Make una read wetin im yarn :


“Their Mothers in the village almost didnt see Rice to Celebrate this last Christmas if not for some good friends who helped, but they are on a constant giveaway spree online, and busy posting pictures of themselves wearing other people’s cloths. Say wetin na?????
#sippingmyzobo
#ndealaogbete
#awonjakujaku
#dambanza”

Leave a Reply