Kcee Don Show Off His Multi-million Naira Mansion Wey Im Buy For Himself As Xmas Gift (Video)

Naija singer, Kcee don take his social media page to show off the multimillion naira mansion wey im buy for himself as gift to jolificate the festive season.

Make Una read wetin im yarn

“See what AJ boys did in ULI, Xmas gift 🎁 to my self, God I give you praise. ULI MUSIC FESTIVAL 30TH DECEMBER you can’t miss this one. @iam_emoney1.”

Make Watch video :

Leave a Reply