I No Date Regina, Na In 3 Weeks I Take Marry Her , And She Know Say I Fit Marry Again – Ned Nwoko Don Confess For New Interview (Video)

Billionaire philanthropist, Ned Nwoko don share interesting tori wey many people no know about for im marriage to Regina Daniels .
The politician say he no date Regina Daniels before he marry her,  say  the marriage take place under three weeks, because he no believe in dating.
The billionaire, yarn say im believe love grow after marriage.
He also yarn say he bi true believer of culture and wey believe to marry plenty wives.
He add say he love children dem and Regina dey aware that he fit marry another woman if he like.
Make Una Watch the video ;

Leave a Reply