Wetin Bi Dis? One Sisi Go Do 50 Surgery Untop Say She Bi Wan Resemble Angelina Jolie

I no understand why you go wan change the handwork of God and go change your face wey im take create you untop say you bi wan look like anoda person.

Tori yarn say one 19 years old sisi from Iran , Sarah Tabar don go for 50 cosmetic surgeries untop say she bi wan look like the Hollywood actress, Angelina Jolie.

The sad tori bi say story she no com resemble Angelina Jolie but com resemble zombie.

This ppicture na before she do the surgery, una see as she fine.

Leave a Reply