If I Shit, My Husband Go Chop Am – Toyin Lawani Don Defend Anita Joseph After Dem Drag Her Because Her Husband Massage  Am For Event

Celebrity fashion designer and stylist, Toyin Lawani don defend Nollywood actress, Anita Joseph after she fans dem attack her online because she post video of her and her husband, Mc Fish for one event.

For video wey go viral on social media, Mc Fish massage and kiss the leg of his wife while at an event.

Anita

Make Una read wetin im yarn 


“stay happy sis , God blessed us with men that adore us , if I shit my husband go chop am self , so if they like they should break head on the wall that your hubbys pampering your legs
,” she wrote.

post

Leave a Reply