Asa Don Reveal The Kin Men She Like And Why She Dey Attracted To Dem

Popular Naija Singer, Asa don reveal the kin men she like and why she dey attracted to them.

She yarn dis tori for interview with Ndani TV,

Make Una read wetin the 36 year old singer yarn,

“I am crazy for tall guys. They could be dark. If you are dark, be very dark. Then, it takes me time to think, ‘Does he have a brain?’ If my future man is short, if I ever get married, I won’t complain. I do hope he is not short, because my parents were short and I wasn’t happy about that.”

 

Leave a Reply