Make Una No Have Children From Different Women Ooh – Ubi Franklin Don Warn Men Say Make Dem No Do The Kin Mistake Wey Im Make

Ubi Franklin, wey bi Naija music executive wey get  four children with four different women don advise men say make dem no make the same mistake wey im don make.

Im yarn dis tori for epistle wey he write on his Instastory

Make Una Read His Post;

UBI

Ubi

Leave a Reply