Marriage No Bi Achievement For Me – Yvonne Nelson Don Reply Troll Wey Ask Her Say Make She Go Marry

Popular Ghanian actress, Yvonne Nelson don take to Instagram to reply one man wey leave comment on her page as im ask her to go marry say she dey “get old.”

The troll write;

”YvonneNelson won’t you marry you are getting old. Is this how being famous brings?”

The single mum wey see the comment reply

Make Una Read their exchange ;

Yvonne

Yvonne

Leave a Reply