Tonto Dikeh No Go Fit Ever Marry Again – Islamic Cleric Don Yarn 

One popular Islamic cleric, Hammed Ademola, don put mouth for Tonto Dikeh and her Before-before  husband, Olakunle Churchill matter.

Ademola don react to the bad-bad tori wey Tonto Dikeh dey yarn about her husband , he kon declare say the actress no go fit ever marry again after she don disgrace her  Before-before husband Churchill.
Make una watch Video below:

Leave a Reply