Make Una No Date Any Man Wey Im Age Fall Between 19 To 27  – Dr Toolz Don  Warn Women Dem

Naija lady wey call herself  Dr Toolz on Twitter don take the platform to advise ladies say make dem no dating men wey dey between age 19 to 27 say most of them be liabilities.

Make Una read wetin im yarn

“AVOID dating men between the age of 19-27.They r usually typical mama’s boy,stuck on their ex,cheat the most,entertain hoes,party non stop,have no plans & are only concerned about their PS4,mixtape & weed.They don’t know wat they want yet & will hurt u in the process, a liability”

Leave a Reply