Chris Oyakhilome Don Predict When Rapture Go Happen

Pastor Chris Oyakhilome, wey bi the Founder of Loveworld Ministries wey una sabi am as  Christ Embassy, don`predict when rapture go take place.


Pastor Chris yarn this  tori during  online ministration.

Make Una read wetin im ; 

“If the Rapture doesn’t happen in 3 years, it might be 6 years. If it doesn’t happen by then, it cannot exceed 10 years…says Pastor Chris Oyakhilome

You have to give your heart to Jesus today because we are living in the LAST HOURS. Send us a DM and we will lead you to christ. It’s that simple”.

Leave a Reply