Apologise Give My Parents Too Or You Wan Make I Find Old Video?  – Adeboye Son Don Yarn Daddy Freeze

Leke Adeboye, wey bi son of the General Overseer of the Redeemed Christian Church of God, Pastor Enoch Adeboye, don call on broadcaster, Ifedayo Olarinde, wey una sabi am as DaddyFreeze to apologize give im parents too.

Leke yarn dis tori as im dey respond to DaddyFreeze apology to the founder of Living Faith Church wey,  Winners Chapel, David Oyedepo.

 

Make Una read wetin im yarn ,

 “I am still waiting for my apologies o (sic). I am still waiting for Pastor Adeboye and Pastor Folu Adeboye or you want me to go and find the videos?”

 

Leave a Reply