Pastor Sam Adeyemi And Im Wife Nike Dey Celebrate Their 25th Wedding Anniversary Today.

The Senior Pastor of Daystar Christian Centre, Reverend Sam Adeyemi and im wife, Pastor #NikeAdeyemi dey celebrate their 25th wedding anniversary today May 1.

The couple wey marry May 1, 1993 don born three pikin dem.
Make una read wetin both of dem post for their social media

Leave a Reply