Chika Ike Don Open Up On The Tori Wey Dey Waka About Say  She Dey For Relationship With Billionaire, Ned Nwoko

Nollywood actress, Chika Ike don finally yarn after tori wey yarn say she dey for secret affair with billionaire Ned Nwoko, the husband of actress Regina Daniels.
Na one blogger, Ada, start the tori after she yarn say Regina Daniels’ mother, actress Rita Daniels, warn Chika Ike to leave her  her daughter husband alone .
And Some social media users wey reacte
to the tori yarn say Chika Ike na the one wey dey date Ned Nwoko before he marry  Regina Daniels.
But Chike Ike for question and answer session on Instagram deny the tori.
Make Una read wetin im yarn
“No, I am not and I’m not about to be anyone’s 7th wife. NEVER.”

Leave a Reply