Ruth Kadiri Don Share Photo And Name Of Her New Pikin

Actress Ruth Kadiri wey welcome her pikin on the 26th of August, with her husband Mr. Ezerika don take Instagram to share first photo of her baby daughter and dondreveal the name wey dem give her, Reign Nwachinemelu Ezerika.

Make Una read wetin im yarn :

Our sweet baby girl Reign Nwachinemelu Ezerika made her way into this world ? on the 26 of August 2019. It still feels,like a dream. I’m not the perfect girl. But I’m blessed to have the perfect gift at this time of my life. With love from momma. erhmmm daddy loves you too

 

Leave a Reply