Regina Daniels Don Reveal Wetin She Do After She Find Say She Get Belle (Video)

Regina Daniels, wey bi one of Naija star actresses, wey just become mama bom-boy  with billionaire husband Ned Nwoko don share for new docu-reality series “Our Circle“  how dem discover say she get belle.


Ned na the first to find out before Regina

Make Watch the video to see wetin Regina Daniels do after she discover.

 

Leave a Reply