No Touch Me Like That!I Bi Married Man– BankyW

Dem do married man for showbiz?

Popular jingo singer Oluwabankole Wellington wey una sabi am as Banky W, wey don do introduction wiv Adesua Etomi yarn dis tori for one sisi for One Africa Festival.

From the video, una go see say the sisi dey touch Banky for stage, but Banky W com vex for am and yarn her say im bi married man.

Make una read wetin im yarn

“I am a married man,” as im dey shout for the microphone, “Don’t touch me like that!”

The sisi com reply am say, “I am sorry o!”

Watch the video below

Leave a Reply