Toyin Lawani Don Charge 500K For Anyone Wey Wan Be Her Friend, After She Don Charge 2Million For Date

Toyin Lawani don yarn say her friendship no bi for free as she has reveal the price una go pay if una wan  bi her friend.

She dey charge 500,000 Naira to Instagram followers wey wan be  her friend because, as she talk,  some friends dey “worthless and snitches” .
The mother-of-two share screenshots of her chat with a follower wey wan be her friend.

Make Una read wetin im yarn .

Leave a Reply