My Husband Go Pay My Bride Price Two Times Because I Bi Tear Rubber – BBNaija Thelma

Before-before big brother Naija housemate, Thelma Ibemere, don reveal on her Twitter page say the person wey go marry go pay her bride price two times.
She yarn this as she sharing beautiful photo of herself.
Make Una read wetin im yarn
“Hubby will have to pay my bride price x2… cos if I was a car, I haven’t been driven. Tear rubber.” .

Leave a Reply