Popular Obodo Oyinbo Rapper, Kanye West Don Announce Say Im Dey Run For Post Of US President

America rapper Kanye West, don announce on Saturday say im go run for president in 2020 for challenge to Trump and his other Democratic rival, Before-before Vice President Joe Biden.

Make Una read wetin im yarn

“We must now realise the promise of America by trusting God, unifying our vision and building our future.

“I am running for president of the United States,” West wrote in a Twitter post, adding an American flag emoji and the hashtag “#2020VISION”.

Elon Musk, wey bi the chief executive of electric-car maker Tesla endorse West Twitter post: “You have my full support!”.

Leave a Reply