The Kardashians Dem Don Sign $150 Million Deal With E! For Another Five Seasons

The Kardashians don sign $150 million deal wey don extends their contract for Keeping Up With The Kardashians for E! .

Tori yarn say the contract na package deal …Say E! dey pay for all the services wey the Kardashians dem go render.

Say the deal go take the Kardashians dem enter into 2019.

Leave a Reply