The Thing Wey Una Go Do When Dem Give You Expensive Bride Price- Reno Omokri Yarn Men Dem 


Popular Naija author and Before-before  presidential aide, Reno Omokri don advise young men dem on wetin dem go do when bride’s family give them expensive marriage list.
Make Una read wetin im yarn
 
“If she refuses, perhaps she is not the one”, he advised.
“If you want to marry and the girl’s family give you a long list of things to provide before you can marry, just go to the nearest marriage registry and marry inexpensively. If she refuses, perhaps she is not the one. Marry according to your pocket

Leave a Reply