If To Say You Believe Say Make Dem Close Border, Na Kano Made Shoes You Suppose Dey Wear Not Gucci- Reno Omokri Yarn Buhari

Reno Omokri this evening yabbis oga Presido Buhari untop his administration decision to close the borders.

Say make imsef no dey use obodo Oyinbo things.

 

Leave a Reply