Abayomi Shogunle Don Teach Sisi Dem How Dem Go Escape Death For Serial Killer Hand For Hotel

After all the recent cases and tori of serial killing for different hotels for Rivers state, the Before-before head of the Naija Police Complaint Response Unit, Abayomi Shogunle, don take his Twitter handle to educate girls dem on how dem go escape death for serial killer hand hotel.

Make Una See his tweet

Leave a Reply