Coronavirus No Dey For Naija, Politicians Dem Dey Use Am Chop Money – Pastor Ibiyeomie

Popular Naija televangelist, and founder wey also bi senior pastor of Salvation Ministries, for Port Harcourt, Pastor David Ibiyeomie, don yarn say politicians dem dey lie about coronavirus and dey use am to steal money.
Im yarn dis tori  on Sunday as im dey preach for Salvation Ministries, Headquarters for Port-Harcourt,  Rivers State capital.
Pastor Ibiyeomie also yarn say what Naija  get na the normal malaria wey Naija People don dey seriously immuned to, say no bi Coronavirus.
Make Una Watch the video below:

Share this news:

Leave a Reply