Queen Nwokoye Don React To Tori Wey Yarn Say She Dey Sleep With Apostle Johnson Suleman (Video)

 

Nollywood actress, Queen Nwokoye take her official Instagram page to deny tori wey dey waka about say she sleep with the general overseer of Omega Fire Ministries, Apostle Johnson Suleman.

Tori wey dey waka about online name some number of Nollywood actresses ssy  dem bi side chick to the married pastor at some point.

Make Una read wetin im yarn :

“It is a Nigerian thing to always assume that once you know someone,you are sleeping with the person but that one concern una. I have met a lot of people,I will still meet more and I do not owe anyone any apologies for people I have met and associated with. 

Pastor Suleman is a good man. Nothing will make me deny knowing him. You choose the kind of relationship you want to have with someone and all friendships mustn’t end in bed. S

o if you have a problem with him, settle it with him. Don’t recruit innocent people into your mess. I will never allow myself to be used to make Pastor Suleman look bad Perioddddd.

Queen

Watch video below…

Leave a Reply