Pastor Adeboye Don Go Vist The Family Members Dem Of The RCCG Early Momo Preacher Wey Kakutu For Abuja

The Naija Ogbonge popular jingo pastor,wey also bi General Overseer of the Redeemed Christian Church of God (RCCG)

Enoch Adeboye don go to the house of the woman evangelist Mrs Eunice Elisha, wey Kakutu as she go do early momo preaching.

Tori yarn say, Pastor Adeboye go visit the husband of the woman wey don die, Pastor Olawale Elisha and her family for 6 a.m this morning to put consolation for their heart.
 

Leave a Reply