Tope Alabi Don Come Under Fire After She Publicly Critize The Song Of A Fellow Gospel Artist (Video

 

Naija popular gospel singer, Tope Alabi don receive heat online after she criticize the song of another gospel singer.

The popular gospel singer, as she dey minister for a vigil for early hours of June 12, criticize gospel singer, Adeyinka Alaseyori.

Adeyinka call God  “Oniduro” in one of her songs but Tope kon find fault with this and kon criticize the song and the singer, say  Holy Spirit no approve of the use of the word “Oniduro” wey she take describe God.

She explain say  when she wan triy sing the song, the Holy Spirit caution her.

 

Make Una watch vedio and see comments of people

Leave a Reply