In My Life, I No Go Fit Marry Any Girl Wey Poor – Wizkid

Popular Naija musician, Wizkid don open up about marriage.

The musician yarn say he no fit ever date or marry a poor girl.

He dis tori for  interview with Tontrends.

Make Una read wetin im yarn

“Never will I do such, even if I am sleeping I will never dream of marrying or dating a poor girl in my entire life. A successful guy like me is not supposed to be seen with poor girls talk less of marrying or dating one”

.

Leave a Reply