Na Only Coward Go Sit Behind Screen & Keyboard To Dey Bully Other People-Dayo Amusa

Naija Actress, Dayo Amusa don yarn say na people wey bi coward and wey no get job dey bully people for social media.

Una remember say recently, the actress and Kemi Olunloyo don yabbis demself  Read Am Here



Leave a Reply