Dear Men, Make Una Dey Careful Of Girls Wey Una Go Sleep With This December…  – Deji Adeyanju Don Warn

Dem don warn men to be careful of the kind of girls dem go sleep with this December.
Activist, Deji Adeyanju take his Twitter page to warn men wey think say dem fit easily get women this period, say dem go end up  in trouble.
Make Una read wetin im yarn :
“Dear men, be careful of sleeping with these girls. Some of them are walking native doctors they will destroy your live with juju & others with false allegations if their plans don’t work. Don’t think you can play a fast one & break their heart. Be careful.”

Leave a Reply