Uche Maduagwu Don Slam  Celebrities Dem Wey Ignore Fans Wey Dey Beg For Money

Controversial actor, Uche Maduagwu get  word for celebrities dem wey dey ignore their followers when they ask for financial assistance.

Make Una read wetin im yarn ;

”Giving to the poor makes Jesus happy. It makes no sense for we celebs to show off expensive cars, jewelry and Dollars on social media but ignore our fans when they beg us for assistance”

See his post:

post

Leave a Reply